Skip to main content

Ckay ft blaqbonez - Hallelujah lyrics)

 CKay and Blaqbonez collaborate for the first time on "Hallelujah," an Amapiano infused song, check out the song lyrics below and sing along.

LYRICS

{Ckay:}
Ah-ah, ah-ah-ah-ah
I just wanna make love and money
Walahi suffer, suffer life is not for me
See me I come from noting
See me I come from trenches
Noting dey my aza for fourteen days
And nobody feel my pain, uh-huh
I will never be the same, uh-huh
I was a different case, uh-huh
When dem look my side dem dey say, “Ah, ah”
Nobody pass the almighty
Nobody fit follow me fight
My face show my shoe shine
(My shoe shine, my shoe shine)
Hallelujah
I’m getting mula
Inside cooler, cooler
Eating suya
Hallelujah
Living la vida loca
Owo wolе
{Blaqbonez:}
Yeah, I been on the road all day, I’m chasing mula
Fire dеy my mouth like azula
Turn a magic beat into suya
Yeah, I been hot for like four years, and they wonder if I’m done yet
People be like rice for my concert
Welcome, welcome the new converts
In a whip wey dey convert, ah-ah-ah
Buju say he wan’ race me
Tell am we go do am unfailingly, yeah
CKay bought a AMG
So it’s three bad boys with V8 engines
You no go be si me
You want to lose bet against me (Uh)
We flexing (Uh)
Uh-huh, till eternity, uh
{Ckay:}
Hallelujah
I’m getting mula
Inside cooler, cooler
Eating suya
Hallelujah
Living la vida loca
Owo wole
Mula
Cooler
Ooh, yeah
Oh, oh-oh-oh
Owo wole

Comments

Popular posts from this blog

Patoranking-adobi lyrics

  Patoranking-abobi lyrics Rumuokoro don catch fire Last night I was walking on the road when they shoot the man and shoot him tyre Ikorodu don catch fire As I dey waka I dey see one man when be say dem shoot whey dey carry kaya The baba carry kaya Soldier go Solider come Barrack no dey run Kill by a gun You'll die by a gun How you go feel at the point of no return Nuff men dead under the sun Na so them kill the innocent man Innocent man get paddy man Paddy man vex turn Taliban Taliban run the whole town down Dem don kill Abobi Na who kill Abobi Abobi Abobi eeeeh Dem don kill Abobi Na who kill Abobi Abobi Abobi eeeeh Fire fire fire Rumuokoro don catch fire Last night I was walking on the road when they shoot the man and shoot him tyre Ikorodu don catch fire As I dey waka I dey see one man when be say dem shoot whey dey carry kaya The baba carry kaya Soldier go Solider come Barrack no dey run Kill by a gun You'll die by a gun How you go feel at the point of no return Nuff men de

Adekunle Gold - Party No Dey Stop ft zinoleesky [LYRICS]

 It's kel-p vibes I’m not moved by what I see I know who I be I just want my peace Make money eh I go get everything I need In my own timing Koni kọja mi koni delay So many people deny Oluwa don co-sign Can’t believe this is my life Everything come align They looking me so surprised Shọmọde lo dun bayi I know it's hurting your pride Believe me I don't mind Party no dey stop when we pop Yeah we up Plenty spending like it’s nothing Party no dey stop when we pop Yeah we up Plenty spending like it’s nothing See me I no dey worry cause Oluwa don co-sign me I no dey put mind for wetin no concern me Kind of slow but I'm always on timing ahn See my eyes don see many thing Ti mi o gbadura f'ota mi If you still dey hate you need therapy Good vibes no bad energy oh ahn yeah Aje ti n ba jade tan aya wọn a ja Ti n ba ti fẹ mule na banger Me wey I don high on paraga How I go get time for wahala Find one girl wey fine like Rihanna Spending like Obi Cubana Leave acting for Tony Mon