Skip to main content

Adekunle Gold - Party No Dey Stop ft zinoleesky [LYRICS]

 It's kel-p vibes

I’m not moved by what I see

I know who I be I just want my peace

Make money eh

I go get everything I need

In my own timing

Koni kọja mi koni delay

So many people deny

Oluwa don co-sign

Can’t believe this is my life

Everything come align

They looking me so surprised

Shọmọde lo dun bayi

I know it's hurting your pride

Believe me I don't mind

Party no dey stop when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing

Party no dey stop when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing

See me I no dey worry cause Oluwa don co-sign me

I no dey put mind for wetin no concern me

Kind of slow but I'm always on timing ahn

See my eyes don see many thing

Ti mi o gbadura f'ota mi

If you still dey hate you need therapy

Good vibes no bad energy oh ahn yeah

Aje ti n ba jade tan aya wọn a ja

Ti n ba ti fẹ mule na banger

Me wey I don high on paraga

How I go get time for wahala

Find one girl wey fine like Rihanna

Spending like Obi Cubana

Leave acting for Tony Montana

Original not made in China

Party no dey stop when we pop

Yeah we up

Plenty spending (Plenty Spending)

Like it’s nothing (Like it's nothing)

Party no dey stop when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing

Ọrọ aye mi ko ma le

Ma lọ Cali or Paris

Go again another day

Kilo fẹ Richard Millie or Patek

Wo currency lọwọ mi

The real shit no fugazzi no fugazzi

In tha club turn it up (Turn it up)

Oluwe mawe oluwe mawe oh

Oluwe mawe

Party no dey stop when we pop

Yeah we up

Plenty spending (Plenty spending)

Like it’s nothing (Like it's nothing)

Party no dey stop when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing

Comments

Popular posts from this blog

Patoranking-adobi lyrics

  Patoranking-abobi lyrics Rumuokoro don catch fire Last night I was walking on the road when they shoot the man and shoot him tyre Ikorodu don catch fire As I dey waka I dey see one man when be say dem shoot whey dey carry kaya The baba carry kaya Soldier go Solider come Barrack no dey run Kill by a gun You'll die by a gun How you go feel at the point of no return Nuff men dead under the sun Na so them kill the innocent man Innocent man get paddy man Paddy man vex turn Taliban Taliban run the whole town down Dem don kill Abobi Na who kill Abobi Abobi Abobi eeeeh Dem don kill Abobi Na who kill Abobi Abobi Abobi eeeeh Fire fire fire Rumuokoro don catch fire Last night I was walking on the road when they shoot the man and shoot him tyre Ikorodu don catch fire As I dey waka I dey see one man when be say dem shoot whey dey carry kaya The baba carry kaya Soldier go Solider come Barrack no dey run Kill by a gun You'll die by a gun How you go feel at the point of no return Nuff men de